StarBoy Ft Wizkid & DJ Tunez - Cover Me Lyrics
LYRICS

StarBoy Ft Wizkid & DJ Tunez – Cover Me Lyrics

MP3 DOWNLOAD StarBoy Ft Wizkid & Chronixx - Jam
StarBoy Ft Wizkid & DJ Tunez – Cover Me Lyrics

A Nigerian singer and songwriter better known as Wizkid famous known as StarBoy began recording music at the age of 11 and managed to release a collaborative album with the Glorious Five, comes up with a new song titled Cover Me featuring Wizkid and DJ Tunez from his Ep Soundman Vol.1

SIMILAR: StarBoy Ft Wizkid & Blaq Jerzee – Thankful Lyrics

Cover Me Lyrics by StarBoy Ft Wizkid & DJ Tunez

It’s kel p vibes

Tonight, where the party dey
Where my people dey
Where the shayo dey
Wey go make man feel alright
Tonight, when nobody dey eh
Na who go dey
No throw-wey
Yeah yeah

No forget sey your dream no fit happen for one night, yeah
And when e happen, make you enjoy this life, say na one life
Yeah yeah
And when the journey bin dey start
Dem go look, dem go dislike

Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight

Ko se mi lat’ibere o
Toba dale ama soro, yeee
Ko se mi lat’ibere o ohh
My baby my baby my baby

You got to know what the music do to me
She say, na the music make her fall for me
She say, my music got a hold on her
She say, my music got a hold on her
This life wey you see, fit make you pai now
Life dey, wey money can buy now
I don tey, i don tey, i don try now
No be everything you see for life, you yan now, woo

Tonight, where the party dey
Where my people dey
Where the shayo dey
Wey go make man feel alright
Tonight, when nobody dey eh
Na who go dey
No throw-wey
Yeah yeah

Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight

Ko se mi lat’ibere o
Toba dale ama soro, yeee
Ko se mi lat’ibere o ohh
My baby my baby my baby

Mix monster

StarBoy Ft Wizkid & DJ Tunez – Cover Me Mp3 Download

More hits song from Wizkid;

Leave a Comment