Kizz Daniel, Tekno – Buga Lyrics
Nigerian superstar, singer, and songwriter, Kizz Daniel hit back with a brand new superb single-tagged “Buga” Featuring Tekno
SIMILAR: Kizz Daniel ft Philkeyz – Nesesari
Buga Lyrics by Kizz Daniel, Tekno
Hey!
Don’t Sleep
Don’t Sleep
Wake up
Collect your money
(Collect your money)
Wake up, eh!
Collect your money
(Collect your money)
Wake up
Giddem
Gbe’ra, gbe’ra
Gbe’ra go get that mullah (wake up)
Mo ni ko kala
Kala gb’owo yẹn o
Kala gb’owo yẹn l’ọwọ dealer
You don work, you don try (try)
You suppose to dey j’aiye (j’aiye)
Kilo kan mi kan pesin matter o
Pesin wey don grind, oi
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, ko ni baje
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga
Gbe’ra, oh ai
Gb’era o
Gbera
Go get the dollar (wake up)
Kala, kala gb’owo yẹn o
Kala gb’owo yẹn l’ọwọ dealer
You don work, you don try
You suppose dey high
Ki lo kan wọn, o ṣẹ fun wọn
Pesin wey don high
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, koni baje
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme see me you buga wọn
Lemme see you oh
Buga won (lemme see you go)
Lemme see you dey buga won
Buga won
You don work, you don try
You suppose to dey fly
You don work, you don try
You suppose to dey fly
Kizz Daniel Ft Tekno – Buga Mp3 Download
More hits song from Diamond Platnumz;